Naija, wetin dey happen? NBS dey report say headline inflation don drop for July, but when you enter market, abeg, which kind drop? Food prices are still high, and the dollar to naira rate is still doing its own thing, sitting around ₦1,405 in the black market. How una dey manage to protect your money and keep up with daily expenses these days?

0 likes0 commentsin Naira Dollar Rate & Nigeria Finance

Join Naira Dollar Rate & Nigeria Finance on Teka

Join free to reply here, post your own, and earn from what you share.